Woman Wrapper, The Apprentice.
🔞🔞🔞🔞🔞🔞🔞🔞🔞🔞🔞🔞🔞
About story:
Normally na dangerous thing dey sweet pass. Even me sef fear for the kind speed and force my hip take move that night. Naso the fuck sweet us sotey both of us forget about her husband and eim snore.
The next thing we hear na door wey close. If u see as I take fly jump from the bed, dive enter one tiny space for the corner side of the bed. Aunty Kate quickly arrange her hair, tie her wrapper come pretend like say she dey sleep.
We hear as toilet flush. E be like say her husband enter toilet go piss, we don fuck sotey we no even hear when the man stop to dey snore until eim enter toilet.
The room hot like say person dey fry plantain for fire. Both of us just still, dey wait to see wetin go happen next. Her husband open the room door enter passage. For my mind I say, Kai omo alhaja, na like this I go take die. I tell God say if he save me from this one I no go ever misbehave again.
Story Written By: D.N.D.
Originally published on [Deolu oniranu A.k.A Bubble]
Source: www.deolububble.com