We do not host files, we only fetch from random sources. If you want to take down a webpage of yours, submit the reports to dmca.waploaded.com and the page will be removed immediately.

Man Wey Day Reason [Completed]

Story 4 weeks ago

Man Wey Day Reason [Completed]

Man Wey Day Reason.

About Story: Home and away was a slang we used in our department to refer to double failure. First of all, “Home” means if a lecturer is handling two courses(1st and 2nd semester) and you fail the first semester course, that means; “the Lecturer don nak u home”.

If you fail the second semester course, that means; “the Lecturer don nak u away”. But if u fail both courses, that means; “the Lecturer don nak u home and away”. In my case, the lecturer “nak” me home and away, Phy411 and Phy412.

“u get where u go dey stay?” i asked Kc. “i no get oh, i go dey come from Port-harcout, i go dey come once in a week” He responded. “me i dey stay with my cousin for Nekede, i go dey come anytime wey dem get lecture oh, u no say that Prof wicked, and him dey serious with attendance” I said. “him suppose consider us wey be spill over students na” Kc said. “u no know that man, set before our set wey get spill over dey come lecture, na God go save us oh” I said as we walked out of the sch compound.

Story Written By: Blinks

Stories
Man Wey Day Reason - S01
Story | 4 weeks ago

Man Wey Day Reason - S01