Adventure with the daughters of jezebel - S01 E11
Adventure with the daughters of jezebel - S01 E11
Read Story: SEASON 1 EPISODE 11
I saw cynthia also ruth at d passage we told her we are off to somewhere
AT D JOINT
i met cynthia at d gate
haffa na babe.i said
fine bobo how u dey na.she said
am fine o how hustle?i ask
we dey struggle am o.she said
i go join micheal for seat i order simnoff with stewed meat
guy u don dey promote o.micheal said
na small small o.i said
so how u go do am dis nite?he ask
i no understand u o.i replied
na hw u go f--k those girls i dey ask.he said
i neva know.i replied
i go give u one drug wey go make ur d--k hard like rock.he said
he gave me some hint on how to approach her to make me f--k her
as we still they talk naso micheal niggar enta we greet as usual meself don dey dey familar with them
dem order pa 4 dem and their gf meself call cynthia make i no carry last
na so those guys enta d hotel with dem babe including micheal
wont u enta too.she said
dem b one babalawo wey say make i no av sex 4 seven days.i form d lie 4 her
d lie catch her she stand up wink at me nd went to her stand
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}