International hip-hop goddess Beyonce links up with Nigeria's talented superstar Burna Boy on a hit track titled “Ja Ara e.”
After the much-anticipation of the hottest album “The Lion King: The Gift,” the American singer and songwriter, Beyonce decided to bless fans ears as she dropped a monster hit track titledJa Ara e byBurna Boy.
The masterpiece track “Ja Ara e” comes from her fresh album “The Lion King: The Gift,” and it serves as the 3rd track from the new album.
Other tracks in the album that features Nigerian artists are Beyonce’s self-produced track "Don't Jealous Me" featuring Tekno, Effyzzie Music Group female singer, Yemi Alade alongside with Banku Music frontier, Mr Eazi, "Keys to the Kingdom" featuring Tiwa Savage and Mr Eazi and "Brown Skin Girl" featuring Wizkid, Blue Evy Carter and Saint Jhn.
[Intro]
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Eheeeeeeeeeeeee
Ko juba
Ko juba
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Ahhhhhhhhhhhhh
[Verse 1]
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Dem come go confess o
Your head go correct o
You nor go forget o
Shey you get the concept
[Chorus]
Dem no dey tell person
Ja ara
Ja ara E
You go learn your own lesson
Ja ara
Ja ara E
Everybody keep on searching
Ja ara
Ja ara E
For miraculous blessings
Ja ara
Ja ara
Ja ara E
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara
Ja ara E
If you get money you be bros oh
Ja ara
Ja ara E
Omo nobody holy no apostle
Ja ara
Ja ara E
[verse 2]
Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head e go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept oh
Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt
Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you are close to
Dem no dey tell person
Ja ara
Ja ara E
You go learn your own lesson
Ja ara
Ja ara E
Everybody keep on searching
Ja ara
Ja ara E
For miraculous blessings
Ja ara
Ja ara
Ja ara E
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara
Ja ara E
If you get money you be bros oh
Ja ara
Ja ara E
Omo nobody holy no apostle
Ja ara
Ja ara E
Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept oh
Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt
Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Eheeeeeeeeeeeee
Ko juba
Ko juba
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Ahhhhhhhhhhhhh
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings"
or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}